2. DOG WALL POST:
Na wa oh….. I never even stay reach 5mins,
all
these calabar people don dey eye me.
*Ghost
mode activated them no go see me*
escaping things on my mind.
COMMENTS: My neighbour na calabar too.
The
man eyes no good for where dogs dey… I
go bite
am soo.
3. RAT WALL POST:
Omo na die I dey oh….. No food for my
master kitchen. Na ehm books go hear am
nah. Ehn
think say I come ehm house to watch Tv
abi?
COMMENT: Your master stingy oo, abeg tidy
him
certificates and leather bags joor. Dis Tiv man sef dey target me..
Tagged with: jokes