6. rooster WALL POST:
All these hen go dey run like say dey no
wan do..Na only do I wan do no bi kill oo, una run pass Usain Bolt now, But if you catch them, dem go bend quickly,
set
for doggy style.
COMMENT: Your own better nah, you dey
catch
them. The ones for my area na fast and
furious. I don pursue tire….
7. RAM WALL POST:
As Salah don dey reach, na church things
from now on. (blood of Jesus go cover me).
Follow me on facebook @ m.facebook.com/funnynation1