wonder wetin dey make am shout,
i decide to chop wetin d
oyibo dey always chop so maybe
me self go
shout
too.. when i reach d restaurant last
wk friday, i order wetin d man
dey chop..
Dem tell me say na chicken &
red wine, so i
chop am, but i no shout,
i colet xtra plate,
but i stil no shout..
na then i just
vex ask 4 my bill. D waiter tell
me say one plate of chicken & red
wine na N75,000 then d xtra
plate na another N75,000….
na then
i shout hey hey
hey hey,I still dey
shout till
now.
 Ọmọ Oòduà Naija Gist | News From Nigeria | Entertainment gist Nigeria|Networking|News.. Visit for Nigeria breaking news , Nigerian Movies , Naija music , Jobs In Nigeria , Naija News , Nollywood, Gist and more