Home / Entertainment / Jokes & Comedy / AKPOS – Jokes – AKPOS LAUGH TIME!!!
akpos in new york

AKPOS – Jokes – AKPOS LAUGH TIME!!!

wonder wetin dey make am shout,
i decide to chop wetin d
oyibo dey always chop so maybe
me self go
shout
too.. when i reach d restaurant last
wk friday, i order wetin d man
dey chop..
Dem tell me say na chicken &
red wine, so i
chop am, but i no shout,
i colet xtra plate,
but i stil no shout..
na then i just
vex ask 4 my bill. D waiter tell
me say one plate of chicken & red
wine na N75,000 then d xtra
plate na another N75,000….
na then
i shout hey hey
hey hey,I still dey
shout till
now.

 

About scully009

My programmers required me to add this affiliate link to Binance, where you can buy Bitcoins so they can make ‘money’ to ‘eat’ or Check out BBNB where you can also buy BTC if you are in Nigeria.Also check out the blogsite for unbiased crypto news. Welcome! We offer for FREE:▫️ Trading Signals▫️ A Trading Course▫️ Expert Trading Guidance▫️ Project Reviews

Viral Video

Support Ooduarere

SUPPORT OODUARERE
Scan QR code below to Donate Bitcoin to Ooduarere
Bitcoin address:
1FN2hvx5tGG7PisyzzDoypdX37TeWa9uwb
x

Check Also

akpos

Akpos Joke – Fake Money

Akpos was given fake money and he went to the police station to report… AKPOS: What kind of nonsense is this? POLICE: Hello Mr. man can we help you? AKPOS: Can you imagine, in this country, people are just mean! POLICE: Mr. man, you aren’t saying anything. What is the problem. AKPOS: (still boiling). Why are people so unreasonable and wicked in this country? I wish I wasn’t born in this country. POLICE: (impatient) listen Mr. man, are you ready ...