Client allegedly collects Yahoo boi wife o????
Wahala no come too much like this ???
Yahoo boi girlfriend don go marry client o.
It was alleged that the guy say make him girlfriend dey follow the client talk, as we speak, oyinbo don collect this girl do wedding today ooo for Ikoyi registry,the guy wan go chop snipper like this???trouble no dey finish?♀️?♀️?♀️?♀️The same cloth wey the guy buy for am ,Na the cloth madam take do photo shoot with the Oyinbo?????Na the matter we still dey settle like this ???I come in peace.
(Source: Gistlovers)



Ọmọ Oòduà Naija Gist | News From Nigeria | Entertainment gist Nigeria|Networking|News.. Visit for Nigeria breaking news , Nigerian Movies , Naija music , Jobs In Nigeria , Naija News , Nollywood, Gist and more

