Home / News From Nigeria / Breaking News / Naija Gist Exclusive: My Personal Experience With A Married Woman
cheating wife

Naija Gist Exclusive: My Personal Experience With A Married Woman

She said NO SEX.. ( smillin in ijebu) I said sex kee, me wey I b virgin or I should be the one telling you not to disvirgin me.. she laughed.. ended the call.. lots of things were going through my mind.. what does she mean by that statement.. I told myself na today? Na opposite she dey find.. I called my friend gbenga explained things to him, forwarded her no to him incase tins turn out d other way( no mind me I don see many tins for movie, I hav to be careful). Immediately he told me nothing dey happen, Omo see liver wey enter my body.. Fu-k up or not..na win win for me..checked time..its almost 3pm.. took my bath, freshen up, my allstar, my shade, my bodman spray, what else sef can’t remember.. bt u knw na wen u r fresh u r fresh. Past 4 now.. got to yemyem pharmacy got a pack of (u should knw by nw).. turned back, got anoda one, d look on d sales gal says it all, d gall jst dey smile..I smilled back..she said small small o, I said u cnt unnderstand… wu knows when d match will end..?

I got to cement bus stop(dat filling station) arnd 5.15, called her nd she told me she is on her way. After abt 20 min she came nd apologize for coming late.. then I asked her to Whr nw? She said don’t worry relax. We took a bike to an unknown destination nt far from thr tho..( as tins dey unfold I dey update gbenga on bbm).. den walked for like 5min den got to a hotel(cant remb d name nw). We got in den proceeded to the reception.. she sat, i talked to the guy (receptionist). He said short tym or day break..(looking confused) but as a sharp guy I said hw much 4 both.. shorttym 3500 (4hrs) dB (7k).. baba dat short tym go dey alright..paid, collected d key nd he led d way to show us d room. Nice room(full ac + fan+shower+ toilet). She no talk anything again as we enter..( still updating gbeng). Sharp sharp she turn babe, tho she is twice my size, age? Wu cares..omo c booby, Wetin I dey look since.. bt she is married oo.. wu cares?.. I gave her my fone after buying her 2 bottles of smirnoff, I got a big bottle of origin 4 myself..(only d ja guys cn understand y origin).. she dey check my pics I dey smile,, tellin me I hav nice nd funny pics on my fone..if to say she knows y am smillin she for run..let som1 ask my edo gf(gift) or my nurse lara..dey will testify.. I just dey sip my origin dey go.. person wey won die, meet person wey go kill am.

Conti…

About Lolade

Viral Video

Support Ooduarere

SUPPORT OODUARERE
Scan QR code below to Donate Bitcoin to Ooduarere
Bitcoin address:
1FN2hvx5tGG7PisyzzDoypdX37TeWa9uwb
x

Check Also

martynov

SitRep 27 April 2024.